Official ‘LCND’ Lyrics by Davido
Davido Lyrics
The penultimate track on Davido‘s TIMELESS album is titled “LCND,” and we’ve got the song’s lyrics below, check it out.
RELATED: Read ‘In The Garden’ Lyrics by Davido Ft Morravey
Davido – LCND Lyrics
Intro
(Wi-Wi-Willis, giddem!)
Verse 1
Make I tell you something
Life is not fair
Lost many of my guys
But I thank God I still dey here
Oh yeah
And I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But I stay strong and I stay fit
Pre-Chorus
I just wan flex this life o
Before I leave this life oh eh
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi
Chorus
Legends can never die
Oh weh, o weh
Shooting up for the stars
Oh weh, o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh
Verse 2
I get many things wey I want to talk about o (want to talk about o)
Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk
I dey do my way but some people over kaku
But I go still dey ball, make dem call me Lukaku
Pre-Chorus
I just wan flex this life o
Before I leave this life o we
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi
Chorus
Legends can never die
Oh weh, o weh
Shooting up for the stars
Oh weh, o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh
Read Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook