Yemi Alade Lyrics

Yemi Alade‘s rendition of Amazing Grace is a captivating and uplifting addition to your repertoire, showcasing her ability to breathe fresh life into classic compositions.

RELATED: Read ‘EFCC’ Lyrics by Yemi Alade Ft Ajebo Huslters

Yemi Alade – Amazing Grace Lyrics

Na your amazing grace
Dey keep me going
When I′m falling over
Your love dey pick me up

You know just what to do when I’m going under
You give me power
Your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot I′m hotter than lava
Whose bad dem know that I’m badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire

I came I saw and I conquered
Can’t reach me you need a ladder
I′m flying high helicopter aje

Na your amazing grace
Dey keep me going
When I′m falling over
Your love dey pick me up

You know just what to do
When I’m going under
You give me power
Your love dey make me stronger

Oga de
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As I dey move
E dey cause gobe
Big sunami

Everything dey shake
My melodies
Sweet pass kote
Black Mercedes
Make I fit to reason my

My mind over matter
So hot I′m hotter than lava
Whose bad dem know that I’m badder
Enemies dey but I still dey jaiye

I no dey tire
I came I saw and I conquered
Can′t reach me you need a ladder
I’m flying high helicopter

Liked ‘Amazing Grace’ Lyrics by Yemi Alade? Check Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook