DJmaes and Crayon Lyrics

Prepare to be enchanted by “Avalay,” the latest musical masterpiece brought to life by DJames and Crayon, read the song’s lyrics below and let your voice become one with the melody.

DJames & Crayon – Avalay Lyrics

I see you golibe dem dey wonder wetin sup
You fit do dorime cos I dey your formation
I don go orile corner corner for this love
Oh girl I dey your position
Wa wa wa wa

Sexier rosay
Say make you send me your locay
Girl I’ve been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese
Tell me how much wey I go pay
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn

Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available

If you call I go answer
Tell my why I no go answer
Any man put asunder
Damboromba shege banza
You be the key to my kokoro
Knock for my heart like kokoko
Anything dem want make dem say
Je kan won soro wan lo

Sexier rosay
Say make you send me your locay
Girl I’ve been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese
Tell me how much wey I go pay
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn

Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
Anytime when you call I’m avalay oh
I’m avalay oh I’m available

If you call I go answer
Tell my why I no go answer
Any man put asunder

‘Avalay’ Lyrics Contributors

 Elizabeth Clifford, Idris Adeleye.

Check other latest Song Lyrics here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook