King Promise and Shallipopi Lyrics

Featuring Shallipopi, Continental takes the second spot on King Promise‘s new album, read the lyrics to the infectious song below and sing along.

RELATED: Read ‘Believe’ Lyrics by King Promise

King Promise & Shallipopi – Continental Lyrics

Verse 1: King Promise
Nothing under the sun wey go shake me
Kika me ho ns3m you dey tempt me
But when you see me you go compose
(see me, you better compose)
Only thing for this life wey dey freak me
Be time wey my girlie dey tease me
They can’t count me out dem they need me eh

Pre-Chorus: King Promise
Say Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
Continеntal we go chop
International we go fly
Say makе we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo

Chorus: King Promise
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

Verse 2: Shallipopi
Inter – continental
Struggling but now I’m doing better
I be catching flights like I’m catching feelings
I might stack up my funds to the ceiling
Okiki tell me how you feeling
Do you love me
Hope you no dey deceive me
My life feels to me like I’m dreaming
Action film steady camera filming
WAHALA!
Say life na turn-by-turn
No come go use your own spoil my own
I enter any place
I fuck shit up
Unlimited Grace, I got it all
Lyrically speaking, listen, pay attention
I’m not gon be repeating
There’s a reason I be balling every season
DND, you know man’s busy

Chorus: King Promise
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

Verse 3: King Promise
Who never get sin
Cast the first stone
E no be competition
But I’m the best tho
Sellout from Nungua to London
The gyaldem want sing on my Ding Dong
I know my identity
I know myself o yeah
Girlie say she no fit let go yeah
Give her wings like red bull yeah

Pre-Chorus: King Promise
Say Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo

Chorus: King Promise
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

Contributors of ‘Continental’ Lyrics

Oluwafemi Adebanjo, Tobiloba Akinsete.

Find Your Favourite Music Lyrics Here and Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook