Kizz Daniel Lyrics

Find A Bae is another gem off Kizz Daniel‘s King Of Love album, check out the Lyrics below and sing along.

RELATED: Read ‘Chana’ Lyrics by Kizz Daniel

Kizz Daniel – Find A Bae Lyrics

Intro
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh

Verse 1
I’m almost 30, mumsy dey worry person
Say when I go bring home shawty
Shortie way sabi cooking, yeah, yeah, yeah
I don’t know mumsy
O madun, o madun ki ma ri
I like anything wey get bakasi
Moni popcy mofi jo, kos’omo ele

Pre-Chorus
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like

Chorus
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Yes (Find a bae)
Go shawty
Mumcy ni k’olo find a bae oh
Tobi, don’t rush (Find a bae)
Oh yeah, one, two, three, four

Verse 2
Daniel, you too like woman short
The person wey do me, do me bad oh
Till I travel to Baghdad
Kin lo w’omo ele bi Sharukh Khan
If I marry, I marry
And if I marry I tire, I go jaah oh
Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh

Pre-Chorus
Eh eh eh, eh eh eh
Since I don dey find, I never see wey I like
Eh eh eh, eh eh eh
Ever since I don dey find, I never see wey I like

Chorus
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh
Find a bae, you have to find a bae
Find a bae, say you have to find a bae oh

Explore Other Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook