Kizz Daniel Lyrics

Hook is the seventeenth track on Kizz Daniel‘s 2020-released album, King Of Love, the song’s official lyrics have been provided below, check it out.

Kizz Daniel – Hook Lyrics

Intro
Mad oh
Yo

Chorus
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e (Hook)
(Hook e, hook)

Verse 1
Oya now
When we start to dey go
Money no go finish on hin own
All the guys dem dey call you dey bone
Come, don’t dull, okay
Two people collect money
One person spend the money
That one dey ask for money
Where the money dey

Chorus
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)

Verse 2
Anytime I see pesin I like
Manager go run the package
Pass the package to backstage
Move the package, full kit
I no dey like Ngozi
Ngozi go stay for a month
A day is enough for the wise
If e wise, e go come back again

Chorus
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)

Verse 3
Awon bi 37 lo wani gate
She’lo gbe gbedu, won ni vado ti de
Vado bi three, abi vado bi eight
Vado sha, abi vado Bill Gate
Okay, come for the dough and I come for the mula
Iyalaya, baba werey ni corona
Okay, search for the gbedu
Download the gbedu
Pay for the gbedu

Chorus
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)

Outro
Oh well, as the real boy
You know, I say make I bless my fans, you know
Pill song
I love you guys
Thank you for your support

Explore Other Song Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook