Victony Lyrics

Within the Stubborn album by Victony lies a hidden gem titled, Kolo (Kolomental II), residing on the tenth track, below you will find the lyrics to this captivating song for your singing pleasure.

RELATED: Read ‘Slow Down’ Lyrics by Victony Feat. Teezo Touchdown

Victony – Kolo (Kolomental II) Lyrics

Intro
Ayy-ayy-hun
Bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?

Chorus
Kolo, kolo, kolo
Who open my kolo?
Na where I hide my kolo
Na there I keep my kolomental
Kolo, kolo, kolo, kolo
Abi you dey on colos?
Wey you open my kolo?
For where I keep my kolomental

Post-Chorus
Eh-yeah-yeah-eh
For where I keep my kolo
Na who open my kolo?
Na there I keep my kolomental
Yeah-yeah-eh
For where I keep my kolo
Na who open my kolo?
Na there I keep my kolomental

Verse
Ring, ring
See wahala dey call like, “Ring, ring”
Jobless people dey find wetin do
Ogbeni, get the fuck out my LinkedIn
Which agbero, which conductor?
Wey go make me to press my pim-pim?
Normally me I no dey quick vex till you poto-poto my business (Ayy, ayy, ayy ah)
Ring, ring
See wahala dey call like, “Ring, ring”
Jobless people dey find wetin do
Ogbeni, get the fuck out my LinkedIn
Which agbero, which conductor?
Wey go make me to press my pim-pim?
Normally me I no dey quick vex till you poto-poto my business
Oh, yeah oh

Chorus
Kolo, kolo, kolo
Who open my kolo?
Na where I hide my kolo
Na there I keep my kolomental
Kolo, kolo, kolo, kolo
Abi you dey on colos?
Wey you open my kolo?
For where I keep my kolomental

Outro
Bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?

Collaborators on the Lyrics of ‘Kolo (Kolomental II)’

Tobiloba Akinsete, Oluseyifunmi Akinrinmade.

Find Lyrics of latest songs here, and get updates on Twitter and Facebook.