Muyeez Lyrics

Step into a realm where soul meets poetry with the meaningful lyrics of Muyeez‘ soul-stirring track, Matter.

Cover art for Muyeez Deluxe EP by Muyeez
Muyeez Deluxe EP Cover Art

RELATED: Read ‘Emo’ Lyrics by Muyeez

Muyeez – Matter Lyrics

Intro
I’m Muyeez
Mhmm-mhmm-mhmm-mhmm
Ra-ra-ra-ra-ra-ra-ra
(Mu-mur-murderer)
Oh oh oh ah (Woo)
Yeah

Verse 1
I be this small boy wey dey strive for the market
Emi omo oja
Many better things dem know dem dey blind me
But e no matter
This my life I no want palava
Emi o le bawon ja
Only me know where me want to go
So me I go pack my bags
So me say

Chorus
Ca va vele
Oh oh, ca va vele
Nobody fit to help you
Oh my nigga, unavaila-
Oh oh, ca va vele
Oh oh oh, ca va vele
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-
Oh

Verse 2
I just dey watch all the stories, them wanna put me in their shoes
But thеir shoes no fit size me
So I run my things and cool
Attitudе matters a lot
So me I dey run my cruise
And I know all the stress I dey put on, yeah
Nobody fit to console me
If no for the God nobody holy, ah
So I go do my things, won ma le-le-le, won le bami
Nobody fit console me
‘Cause for the ground nobody holy
Dem go le-le-le, won ma le, won le bami, yeah

Chorus
Ca va vele
Oh oh oh oh, ca va vele
Nobody fit to help you
Oh my nigga, unavaila-
Oh oh, ca va vele
Oh oh oh oh, ca va vele eh
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-
Oh

Outro
Ca va vele
Ca va vele
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-

Contributors of ‘Matter’ Lyrics

Tobiloba Akinsete, Oluseyifunmi Akinrinmade

Find Your Favourite Song Lyrics Here and Get Fresh updates as they via Twitter and Facebook