‘Why’ Lyrics by Reminisce Feat. Oxlade
Reminisce and Oxlade Lyrics
Why is a new single dropped by Reminisce, featuring Oxlade, read the song’s lyrics below.
Reminisce & Oxlade – Why Lyrics
Oja oja oja daddy
Oja daddy, Alaga Ibile
Oxlade
If I give you love and I no get money (Se you no go run away)
And if I first carry you ka lo j’aye foreign (Se you no go lo Malaysia)
Omo me I don tire for this thing called love (Se you no go run away)
Se you no go run away o (Away o)
‘Cause omoge me I don try (I don try try try)
I wonder would you be mine (Would you be my bride)
Oh baby I don try (I don try try try)
Lot of my friends dey ask me why
Say na you I choose o why, why why why
I’ll give you so much loving, wa so pe o ti to
Na you dey make my heart dey go kpokpodikpo
Colour love sun mo red bi zobo, no be pito
My head correct, I sabi I no dey repeat o
Se you no go run go Malay, don’t run away
Ife ti mo ni si e ko se farawe
Many many blessings wey go soon come my way
We can take some time off then we go far away
Ma nawo le e lori, I’ll spend the bundle
To ba di nighttime a wa ja kungfu
Mo ma caress and rub e enough
Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo
If I give you love and I no get money (Se you no go run away)
And if I first carry you ka lo j’aye foreign (Se you no go lo Malaysia)
Omo me I don tire for this thing called love (Se you no go run away)
Se you no go run away o (Away o)
‘Cause omoge me I don try (I don try try try)
I wonder would you be mine (Would you be my bride)
Oh baby I don try (I don try try try)
Lot of my friends dey ask me why
Say na you I choose o why, why why why
Hehe, gbo na
O je tele Road Safety ko le mona
‘Cause to talk the truth, you bad for real omo
Oro di Tupac me and my girlfriend lomo
I would love to love to love you
But we no go comot ijoba n se curfew
O ya facetime me tell me what you up to
Ki n wa farabale gbo e, mo n sip from bottle
Ma nawo le e lori, I’ll spend the bundle
To ba di nighttime a wa ja kungfu
Mo ma caress and rub e enough
Ma wa gbe baba-dudu jade Djim Hunsoo
If I give you love and I no get money (Se you no go run away)
And if I first carry you ka lo j’aye foreign (Se you no go lo Malaysia)
Omo me I don tire for this thing called love (Se you no go run away)
Se you no go run away o (Away o)
‘Cause omoge me I don try (I don try try try)
Ki lo fe sele, ki lo fe happen?
Ki lo fe sele?
Explore Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook