Odumodublvck Lyrics

The lyrics for Wotowoto Seasoning, Odumodublvck‘s newest viral sensation, can be found below. Spend some time learning the lyrics by heart.

Odumodublvck – Wotowoto Seasoning Lyrics

Intro
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? Odumodublvck (Native)

Chorus
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Refrain
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

Verse
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo givе am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e diе, e turn to cadaver (Ayy)
The…, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, ah-ha (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but

Chorus
This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Refrain
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
(Woah)
Oya, oya, oya oh (Oya oh)

Outro
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? Odumodublvck
Fire in my condo, Django (Native)
Ayy-ayy-ayy, yeah
There is fire in her

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook